
Pinned Tweet
U beg for donjazzy CS
Don jazzy quote u,send 1 million naira
U rush go delete the original begging reply
wow . I no understand una
🗿 retweeted
I don dey slowly hate this small idiot .
.....alot of soul selling fools on this space
if u be thief for this country just pray police catch u first before community 🙏🏾
niggas no wan even know watin sup
everybody just wan pour anger wey don dey body since 💔💔
🗿 retweeted
U beg for donjazzy CS
Don jazzy quote u,send 1 million naira
U rush go delete the original begging reply
wow . I no understand una
🗿 retweeted
Nothing ruins getting high like people who are actively hunting for someone to mock for being high.
make I understand sth
Donjazzy of mavins. donjazzy ohh quote me ✅
I collect free 1 million ✅
I get free pr & followers ✅
Then I rush go delete reply ¿?? from where to where ? na insecurity dey do una sha
IT IS OK TO NEED HELP & TO BEG FOR IT !dfkm
🗿 retweeted
As we fallout this week,make we no jam watin go make us dey do distress sales next week 🙏🏾
Omo we get Port Harcourt people on X ? Abi na just me ?
Wida, Where all my PH people dey ? make we link ! Drop “PH” if you’re from Port Harcourt.













