iya (@Aythefuture) header
iya (@Aythefuture) profile picture

eccedentesiast

Joined June 2023
Photo by iya (@Aythefuture)Photo by iya (@Aythefuture)Photo by iya (@Aythefuture)Photo by iya (@Aythefuture)Photo by iya (@Aythefuture)Photo by iya (@Aythefuture)
"my oga" "na you be my oga" "no na you be igwe"
70
1,992
54
12,084
142,294
shame on me if i die average.
1
3
85
not like i care about who wins next.. i mean, obi could be worst but then again. tinubu? these people including my father go rally for tinubu? okay.
2
1
4
214
tinubu don come calabar thousands of people don go mount am for stadium. including my own papa. im disappointed 💔
5
1
15
605
im not even excited.. I mean it’s racing. anyways hala madrid 🤍
4
91
my papa don break my heart.
2
3
11
248
omo men just dey cope g.wagon when go be my turn? make i continue dey fuck around sha.. one day i go find out.
1
3
91
woke up a Viking today, god is good..
1
67
hala madrid 😂🤍
5
104
lunin abeg….
2
67
too many loses man. too many 💔
1
61
na to find time comot go grind and i no go return if e no clear..
1
9
127
if you no work, walahi if you see food chop make i die.
1
2
1
9
389
you must have your own experience to understand life.
1
4
76
omo my style too much.
1
1
5
106
benjamin in billions amen
1
64
hala madrid forever 🤍👑
3
114
when i been small e get one biscuit i been dey like chop, the biscuit name na yern….. so my momsy ask me, which biscuit you want make i buy?. i tell am buy yern, na there i come begin dey support bayern.
1
1
1
14
216
bro them don oil barca 😭
1
4
114
barca na today o 😭
5
125
this thing wey happen to man u fans almost happen to me. mourino for no go kill me bro.
5
97