Dj Feel retweeted
Decided to compile and record the freestyle thing into rap song
Out now 🔥🔥🔥
Download here 🔥luckystarxclusive.blogspot.c… instagram.com/p/B08bg2XBlqT/…
Dj Feel retweeted
People are coming from far and wide to join us today and tonight for what is turning out to be one of the biggest celebrations in the history of our Country, SALUTE TO AMERICA, an all day event at the Lincoln Memorial, culminating with large scale flyovers of the most modern.....
RELIGION??
Any god wey say make u kill person 4 am na scam.
Any god wey say make u give another man money 4 am to bless u na scam
Any god wey say make u judge another person na scam.
Any person wey say god tell am 2 tell u anything na scam #ONELOVERELIGION But open your eyes.
Òmó from outside everybody sabi play ball die.
Everybody know wetin coach been suppose do.
But na when u enter field u go know wetin dey sup.
No let dem photoshop anything 4 u.
just grow your grow, learn your learn and dey your dey
just know u are important.
#onelove
No time 4 bad energy this year.
No time 4 anybody wey wan claim say dem holy on top my pain.
If i yarn wetin u no feel abeg make u go yarn or do your own wey coerrct.
life too simple like that.
#onelove
good morning ooo. social media warlords. those pple wey holy pass. wey sabi every pass. how far?. naija still dey rot dey go oo. una never get solution? u never tire 2 insult pple?. were una super power wey una get? we need am now o.
Dj Feel retweeted
Fresh Hit: Sound Papi ft Emage - We Gon Be Okay (Mixed By RmG) _ @soundpapi1 @360nobsdegreess
#360nobsdegreess_Media_Concept_TV_And_Promotions
#Download… instagram.com/p/Bqqyk3qBoCc/…
Dj Feel retweeted
2001 год. Один из моих сейвов в противостоянии с австрийским Тиролем. Это был необычный сейв. Никогда я больше не отбивал из нижнего угла "дальней" рукой. Но в той ситуации по другому было никак.
#РусланНигматуллин
Музыка: @djfeel - Not Alone. – at Лаишевский район, Татарстан республика











