MEMES & RELATABLE TWEETS || VIDEO EDITOR || CRUISE AND PR🧃.Turn on notis and I’ll do same . Reply guy🤍

Uyo, Nigeria
Joined June 2025
Hit me with the hardest truth.
28
167
10
233
6,586
Facts about girls on dreads?? Let’s have it
22
27
1
67
726
Back to school… see you guys later 🙏🫶
186
231
1
365
5,077
FAVOUR🧃 retweeted
This ball is now being sold for 15k, we used to buy it #300
53
87
103
843
FAVOUR🧃 retweeted
Elon...wetin do my home timeline impressions
17
52
97
593
FAVOUR🧃 retweeted
See a whole governor pikin,make person paste him location make we go advice am
33
64
98
643
I won’t stop until I achieve this body. 💪
117
152
2
198
1,691
FAVOUR🧃 retweeted
Minister of sardine affairs don wake. Make all of Una send bread money 1500 each.
13
11
31
325
FAVOUR🧃 retweeted
From this. >>>> >>>>>>> To this >>>>>>>>>To this
13
33
48
430
FAVOUR🧃 retweeted
"I kill my one star, I kill me two star...." Una sure say that game no dey work ?? 😭
73
143
176
1,080
FAVOUR🧃 retweeted
Barca fans mumu ehnn 😂 But na Man U fans mumu pass
61
95
1
128
1,164
Even if you see am for my hand , e no dey 🤬
6
12
20
125
FAVOUR🧃 retweeted
Without blue tick, I just be like witch for una eyes 😂 Una just Dey skip me 🙂‍↔️🙌🏽😂😭
28
26
33
235
FAVOUR🧃 retweeted
Life is easier when you stop performing for strangers
10
25
25
188
FAVOUR🧃 retweeted
Congratulations "your application is APPROVED".
3
10
14
59
FAVOUR🧃 retweeted
The way some people treat you changes immediately they realize you’re no longer useful to them. Especially women 😂
16
31
34
219
FAVOUR🧃 retweeted
This new babe wey I been Dey package for a week now I see am carry pikin wey resemble her I ask am who born am, she say na her mama pikin say her mama get breast cancer but na she Dey breastfed ham 😭💔 Omo, I never even enter relationship, dem don give me family secret to protect. Imagine say I marry this girl, I fit pay school fees for pikin wey go grow up come ask me why I no resemble him papa.
2
8
8
58
FAVOUR🧃 retweeted
Look like I’m the man with the issue of coin.😑
5
16
15
107
FAVOUR🧃 retweeted
You still Dey lose money with demo account…smh 🤦‍♂️
5
15
16
158
FAVOUR🧃 retweeted
you compare legend wey don retire for MLS to Mbappe wey dey cook every week? 😭
Messi get high chance of winning the ballon d’Or than Mbappe self.😂😂
11
24
28
159
FAVOUR🧃 retweeted
"$1m before December" Shey God dey do end of the year giveaway?
39
56
60
397