
Entrepreneur. Hit the follow button if u love sport betting 🤝 LivingLife🥂 For Ads/Deals📪 [email protected] #NoTeam☠️#FreeAgent⚽️
Joined May 2023
- Tweets8.3K
- Following39
- Followers6.3K
- Likes3.8K
Pinned Tweet
152 odds 💥
3DBBD9 💥
Grand Audit Way🏆
WCBA/NCAA 💥
Starting my 2025 with this💥
Happy new year🥂
Even 10mins draw no dey for most games on sporty like this 😹
once dem put am, make persin help me book am abeg.
England
france
germany
spain .
Dey edit wetin u learn wey never solid yet give people wey choose to ignore when u believed.
everybody had d opportunity, make dem enjoy cos if shit didn’t work last night, dem for don laugh me.
if u like turn ursef to editor, na y u miss todays class. people wey learn ni really dey talk shit.
u go just see result when everywhere good.
bro i don’t understand how people take dey comprehend things again.
i was talking bout the ncaa yall are dming me for.
ask the questions on the posted code.
Wetin b buy me dinner? Abeg make unna leave me o😹
How much would u win now that would change everything for u?
How much are u aiming before jan?
broski, see the booom looking at u😭😭😭
C as sporty lock this ncaa cashout wey like 12 don enter o.
i don’t know why they love to lock ncaa games.
i no dey c cashout till e end.
sporty na werey.
dem go just dey pray
she e cut😹
Played one ncaa 2024,i can never forget
20 ncaa games.
all entered, i added few soccer games,
sporty didn’t open cashout even when all the ncaa finished playing so i had to just leave it and wait on the soccer next day.
it was mancity vs tottenham
city win or draw. bro last game.
70k to win 74milli.
Tottenham won city 4-0.
city were home! broski i too vex dis day goddamn!😹
People wey win plenty, my dm is a mess after that lamentation.
most no even say dem dey sleep, dem say cos the wining no big but me i need that ginger to boost up.
na energyyyyy to wanna do moreeeeee
feel me?
People wey promise me heaven and earth d day i teach them part of this update.
Na me dey beg dem now just bcos i wan sabi if d thing dey go well so i go fit congratulate them😭😭
Unna no different from Tinubu😭😭😭
124k won with 3k.
Unna no wan credit my hardwork.
Funman no need unna money untill unna win millions then i go ready to collect any gift u feel like make u give out.
Why unna con dey do like this when class never even finish at all😭
I go just dey look una.
sheybi unna dey c? now unna go say i get pride.












