A Crypto Trader Forex Trader MemeCoin Tracker

Nigeria
Joined July 2026
Include

Only show posts containing:

Exclude

Hide posts containing:

Time range
-
Minimum likes
Replying to @magajimallam002
Enjoy the profit And don't forget to pay your tithe
16
Replying to @Zeeman888
sure you have said it cuz once you blow account naso person eye dey red
1
1
13
Replying to @PRIME_ISRAELx
no fear CSPS member dey with you 馃ぃ馃ぃ
1
1
14
Replying to @uwaj89208
Me wey go hit Jack pot u dey whyne
1
1
14
Replying to @Trader_Matteo
That kind thing dey pain ehen
8
Replying to @ChibestVibes
una wey dey trade gold so una get girlfriend so馃ぃ
1
21
Replying to @SHUGAHFX
let gooooo Who's ready make I first chop first
11
Make I talk ooo Make I keep am to myself first
12
Replying to @FXADA237
Omo Na true ooo This quote touched my intestines
1
9
Replying to @DEEFX_SMC
Come settle me make I wish you personally more luck 馃ぃ
10
Replying to @BullishBobk
well,let me check it out and see Though am not a fans of propfirm like this
1
1
13
Replying to @SturnnerTrades
you don start again ooo make una no motivate me blow account oo
1
31
Replying to @baby_dimmy
I wonder why some people still don't know the difference between Web1,web2 and Web3
1
1
15
Replying to @thisEldorado
Teeth go full ground
1
1
10
Replying to @Oma_El_r
i go lie for you Looks so funny though
1
1
25
Replying to @flwlrd
well Shey you wan come give up nhi 馃ぃ馃ぃ
17
Make I go check am first.. cuz this your set up blur for my eye馃ぃ
1
1
19
Replying to @JUSTDERA01
The smile they look like person wey smoke cana
1
23
Replying to @BruceNana2
Surely just can't tell but it will surely skyrocket
1
1
9