Kaofsj (@Kaofjsj) header
Kaofsj (@Kaofjsj) profile picture

You’ll know the name soon. 👀 pronounced “Kay-off-sij”

Joined September 2026
Photo by Kaofsj (@Kaofjsj)Photo by Kaofsj (@Kaofjsj)Photo by Kaofsj (@Kaofjsj)Photo by Kaofsj (@Kaofjsj)Photo by Kaofsj (@Kaofjsj)Photo by Kaofsj (@Kaofjsj)Photo by Kaofsj (@Kaofjsj)Photo by Kaofsj (@Kaofjsj)
Pinned Tweet
Today I don hear pastor E.A. Adeboye side of the story Journalists Una no try ohh😓
12
59
11
384
31,726
Caicedo started keh🥳 I just wake up from sleep to watch match, xabi na werey ohh😂😂
1
1
12
Kaofsj retweeted
Nicolás jackson and Liam Delap have both scored against Enzo maresca’s city side
1
2
27
This under 17 girls are making us proud 2:0 🥳
2
47
Nicolás jackson and Liam Delap have both scored against Enzo maresca’s city side
1
2
27
Kaofsj retweeted
If na another artist face wetin Zino face for this industry, we no fit sabi am again sha
21
75
3
496
4,442
Weekend follow for follow🔥 Who is active?
1
3
16
I'm active now Can I follow you ?
23
17
45
588
November December Ahh na know I just dey know
2
2
55
I don dial *955*20# like 70 times today 😔🤦‍♂️
2
2
51
This sun fit fry egg 😂
2
3
61
This two accounts dey always confused me 😂🤦‍♂️
3
3
40
Since them mafia this guy iPhone 17 pro max he just dey crazy for TikTok 😂💔
1
4
4
208
If una all turn lash tech who go come be customer 😂🤔
1
4
4
60
Person go dey post yansh on this app una go dey advice ham, busybody 😂 if them stop I go vex for una
2
3
3
67
So light no go still Dey this weekend self😓 It has been months now without good light in this area
1
3
36
Kaofsj retweeted
Now some idiot dey enter my dm say me I no dey engage, na true ? 💔🤦‍♂️
86
177
3
359
5,845
Ass kills😓
‘Assassination’ is actually a crazy word. It makes you write ASS and then proceeds to make you write it again.
1
3
16
Kaofsj retweeted
Make una drop code for me abeg🙏
God I don Dey bench since January Make me self enter set before this year end😓
2
3
42
Kaofsj retweeted
May we not celebrate in vain this weekend🙏
1
1
58
Kaofsj retweeted
Pineapple keh It belongs like mad!!!!
Pineapple is literally one of my favourite fruits, but it genuinely doesn’t belong in a fruit salad.
1
3
32