Kc (@Keec34) header
Kc (@Keec34) profile picture

Here to talk. observe. Here for the vibes. 🇳🇬

Joined August 2026
Photo by Kc (@Keec34)Photo by Kc (@Keec34)Photo by Kc (@Keec34)Photo by Kc (@Keec34)Photo by Kc (@Keec34)Photo by Kc (@Keec34)Photo by Kc (@Keec34)Photo by Kc (@Keec34)Photo by Kc (@Keec34)Photo by Kc (@Keec34)
Pinned Tweet
Burna Boy no waste time at all! 😂🔥 ODG landed at Zlatan’s wedding and immediately turned the whole place into a concert with “Last Last”! 🦍❤️ Omo, this wedding don turn festival! 😭🔥
😂😭 See as Isreal DMW dey hype Zlatan Ibile like say na concert! Omo, this Zlatan na shy guy oo, see as him dey smile like small pikin! 😂❤️🔥
135
680
19
9,652
1,063,425
Jasmine elder sister Ocolaa was asked if Carter go win the Best International Streamer award. Her response shock people 😳 I no think dem like am
The moment Carter Efe talk say he really like Jasmine and he love her stubbornness because himself calm 😭❤️
5
9
672

Moment Boniface gift Carter Efe sub on Twitch 😂🔥
1
4
1
5
863

How many comedians get 10m streams on one song? None.” Carterefe brag differently… dem too whine my boyyy but how e com beee
3
1
4
446

The moment Carter Efe beg Boniface for 5K Twitch subs and Boniface say he go subscribe from 2go 😭😂 Omo, Carter want international support, Boniface wan give am 2go package 💀🤣
3
1
6
627

Carter Efe say if he win Best International Streamer, the award should go straight to Jasmine’s house. She can do whatever, but she must kiss am and send am back. Omooo, love don catch am 😂🥹❤️

I insult BigWiz because he no support me at all. I push and promote his song, I call his name every day on livestream, I even turn the name “Machala” to myself — Carter Efe says
4
1
5
794

Carter Efe was shocked when Jasmine said she has Arabic descent She: “My last name is Arkhed, I’m Arabic.” He: “It’s a lie! You don’t look Arabic, you look like sweet pronoun” 😭🤣🇬🇭
4
1
7
1,064

Moment Mary talk say Ghana get light but network weak Ghanaians go vex Carter Efe say Destinykid dey sleep with Ghana girls 😭
3
1
9
1,032

Jasmine just drop another relationship tea! She say person wey name start with J break her heart, dem keep am private, she no wan talk the full gist. Carter ask: “Na Akon son?” Chat don become detective squad 💀🤣
3
1
9
1,101

CarterEfe advice DestinyKid and Mary say make dem save their respect for people wey support them and show love, and make the rest of the world think say dem arrogant 🤔
4
1
9
1,104

The moment Carter Efe find out Jasmine name be Bola Ahmed Tinubu and she just claim the president na her daddy 😭🤣 pure madness 🇬🇭
1
4
1
10
1,420

😭😂 Carter said he fit break up with Jasmine all because of DDG 😭😂
2
1
4
695

Jasmine’s mommy sub Carter on Twitch 😭❤️ Even mummy dey support her son-in-law well well 😂🥹
4
1
7
721

😭😂 The moment Peller gave Carter Efe a shout-out! Omo, Carter no go expect this one! 👀🔥
3
1
13
2,682

Carterefe: whether na who fine pass make Seyi Vibez and Blaqbonez dey fight 😂 pure comedy
2
1
28
6,068

Made in Ghana can’t come out again, Ghana people go stone him. Dem don start to stone boys (Stonebwoy) 😭” —— CarterEfe
5
1
14
3,864

Peller, find babe wey go use her own credit card sub you for Twitch’ Carterefe talk am after Taylor Jasmine sub him 😂🔥
5
1
5
806

Carterefe don leave his former manager David Swiss Pure win for Catalogs
5
1
13
710

Since day one, Boniface has supported me with nothing less than $100,000” —— CarterEfe ❤️
1
5
1
8
758

Candybleakz dey chase hit song, na why she dey mention me… na why she put my name full the lyrics’ Carter don finish me 😭😭
4
1
12
783