🐍 retweeted
Yunno go fit deal with #people oooo
🐍 retweeted
Once I don see say you like to blame people for your own misfortune, omo, na to find way cut you off sharp sharp.
🐍 retweeted
If na before, una for don rush talk say “all I need is my phone and sub.” Haffa e don pass 8 months now, wetin dey sup? 😂 Abi sub no dey your phone again? 😭












