NFTs If I Have Seen Further, It's From Standing On The Shoulders of Giants

Joined August 2026
Physical Mentally Emotionally I need a hug & a big chunk of cake
Replying to @ooreoluwaa_
Physical Mentally Emotionally I need a hug & a big chunk of cake
1
3
21
I Dey tell my guys say money to furnish house much Dem no know say na because of times like this I no rent house😭 E bad as e bad I go see food chop for my mama house
12
Una go start Dey go gym ,take care of yourself properly after divorce come Dey talk “post divorce glow”😂
4
26
Wait……I just noticed 51 of you guys fw me 🥹 Ouuuuu…..Tysm💕
3
3
82
I’ve made the most money at home Once I reach school like this😂😂…..I go just lazy
8
Remember when I Dey handle this startup emails and all Chai…….good times
3
I still get wedding to attend today
8
Nbl…….thanks to Jesus and friends i happen to meet fr
grateful for how far I have come ughhhh, thank you Jesus fr fr.
1
2
53
Literally touching grass today
4
10
69
Chai I actually slack this last week I no get any pj I Dey mint today
10
Gm Ct!! With the state of NFTs try to touch grass today
10
Na my jeeting era I Dey now If you track my wallet come my x ……I go first curse you 🙏🏾
10
Wow 😂 Oya nau
6
twinkle, twinkle, little star how I wonder when i go guide up above the world so high una no go help me until i kpai twinkle, twinkle, little star how I wonder when i go guide
7
5
13
306
Something to look forward to!! ITIA ……ensure presence
I Think It's Art I Think It's Yours G E N E S I S Whitelist is coming 1111 pieces · Free mint · Mint date: TBA
17
17
110
Hmm……might be something
Drop your EVM wallet address! forms.gle/Ke8p6obCAj9EL52g7 zkArgos EVOLUTION October 31 Total Supply: 2,000 1,000 FREE MINT for holders 10 original zkArgos = 1 FREE Evolution 1,000 WL MINT for new collectors Snapshot: October 29 The next chapter begins on Ethereum!
16
23🧩 retweeted
Drop your EVM wallet address! forms.gle/Ke8p6obCAj9EL52g7 zkArgos EVOLUTION October 31 Total Supply: 2,000 1,000 FREE MINT for holders 10 original zkArgos = 1 FREE Evolution 1,000 WL MINT for new collectors Snapshot: October 29 The next chapter begins on Ethereum!
839
449
482
868
34,187
Omds😭
at this point only a 1 fig supply can cook 😭😭
26
If una sabi this guy ……I get night bus to sokoto for nysc people dem fit see space for am….make he dm me abeg
i cry for this guy 😭😭😭
2
42
The heatwave is crazy.
10
2
1
19
966