Pinned Tweet
I love Rema so much 😭❤️ my favourite Nigerian artist, no competition! The talent, the vibes, the uniqueness... there's just something about Rema that hits different.🦇❤️🔥🇳🇬
Your mutuals are online and you noticed they are not engaging u, so you self just talk say ehn me too no go engage am nii, ahh Tunpee, sugomu, sha dey waste ur time for Elon 😂🤣😭 make u con still be verified user.
U wey suppose enter their DM follow dem reason okay o wapee 😂
Yes some people believe they can make it without God, yeah maybe it's true but few people sha
That does not apply to me cause I'm nothing without him.
But here is the problem you getting on the right way is just the beginning, you have to be spiritually backup dats y u need GOD.
Another day to remind y'all that the most beautiful girls are found in Ebonyi state
I know say I no fine but pretty girls with massive nyash dey my state guy.






















