thxg👾 retweeted
"Dangote abeg pick up, I just hear say one of our trailers kpai dog, make e no be John Wick own o"
thxg👾 retweeted
With the way I Dey hustle now, you fit see me for hospital as your surgeon.
No shout,just open belle make I start work
thxg👾 retweeted
E get some kind whyning wey you go receive at your lowest, you go just lock up and smile.














