Pinned Tweet
😂 All these people wey dey say “I picked him from the gutter” una no get GPS? Because I don dey here since! 😭🤣
BRAIN BOX 🧠 retweeted
upon all the love weh I show this boy😭, e still shatter my heart 😭💔
Mennnnnn💔💔💔💔💔💔
BRAIN BOX 🧠 retweeted
Before the screenshot go leak..
YES I beg for love ooo, yes I beg for like two weeks straight 😩💔
I even recorded myself crying 😭💔
BRAIN BOX 🧠 retweeted
Me anytime someone tell me “To feel at home “
I feel comfortable with you
I’m free minded person
Naso I dey craze join 😂😩
BRAIN BOX 🧠 retweeted
Is it disrespectful for someone in a serious relationship to always maintain a close friendship with an EX?
I want honest opinions,Not diplomatic ANSWERS 👇👇



























