SL_ HUNTER || Omo Usen MJ retweeted
Replying to @DONJAZZY
@DONJAZZY Sir please help us promote the start Up
Https://www.haqtri.com/tutor…
Finally agent wahala go stop
Real estate agents, architects, and artisans, gather here! 🗣️
Tired of clients owing you money or struggling to get your work seen? You need to jump on Haqtri immediately. 🚀
It’s a vibrant social hub built just for you to showcase your services, with zero payment stress:
✅ Agents: Sell properties globally via Live video & 3D tours.
✅ Artisans: Secure your funds with milestone escrow before you even start working. 🛠️
✅ Social Perks: Build an audience, get gifts from your live streams, and earn from your viral content and post! 💸
Serious clients only. Get the visibility you deserve and stop chasing payments. Sign up on Haqtri right now 👇
haqtri.com
You’re the broke fool bro
Just 100k you’re fooling…
Stop fooling in people’s DM asking for Aza
unavailable
Dem dey marry wife give mad man so e go get offspring
And una dey rate women keh😂😂😂
You poorooo, u richooo, you maddooo, or you cripple no matter the condition you can always get married as a man…..
Una just dey give women level for twitter😂😂😂
Omo marriage scaryooo
Imagine say ur first 2 children nah females
Omo u go just begin dey pray for child in every church😂😂
At alloooo
Make dem extend ahm Abeg
This 77k too sweet bro
You go just dey live your normal life and 77k go dey enter aza omo
You go still dey collect full salary + extra dey off





















