Official OG retweeted
See gbedu 😭🔥🔥 na this one we go use clean ear from all that Very soapy boy noise. Good morning folks go check it out.🔥🔥💪🏿
Official OG retweeted
Party 🎉🎉🥳🥳🎉🥳🥳🎉🥳🥳
@Didibofficial x @davido
Official OG retweeted
🚨Davido’s verse on his just-released collaboration with Didi B, “Party.” 🔥
Hows it Sounding ??
Official OG retweeted
Broooooooooooo, Neverrrrrrr Everrrrrr look desperate in life. Remain calm during hard times. Understand it's just your time to suffer like every great man before you.
Official OG retweeted
+1🎉🎉🎉🥳🥳🥳👏👏👏
Happy birthday to my humble self, more wins, more greater heights and excelling in all ramifications 🎉🎉🥳
Official OG retweeted
All this seyi vibez slander wey I dey see up and down for TL from 30BGs so, I really don’t understand it oh cause I’ve not seen or heard where that guy disrespected Baddest before. Cause when he comes for Una fave make Una no come dey vex oh. Cause right now omolomo dey on him own dey follow him junior colleague dig am, once that sub drops make Una ready to swallow am oh, who dey glasshouse no dey throw stone, hmmm.
At some point in your life you go begin put fanbase for ground cuz watin dey do person na between life and death oo



















