The seed must grow regardless of the fact that it’s planted in stone.

Joined October 2023
I don't believe these Forex guys are really billionaires with the rate at which they seek social media validation. Imagine make billionaire come dey fluent iPhone Duo
92
Destiny is one of Burna Boy's best song
71
Web 3 took him out from the Trenches
81
This lady’s story will really surprise you. It’s almost unbelievable. God is good. 🙏❤️
1
2
88
Omo
Indomie generation no fit afford one carton of indomie again😤
85
Once you dey get am clear everybody go wan dey chill with you What a life.
126
Very important
Once any of my guy don get babe, I go just stop to Dey discuss personal P with m.
1
1
124
10Naira btw, he dey muzz me 😂
103
Blood wetin happen? 😭😭😭😭😭
91
And he senior am oooo 😭😭😭😭😭
🗣️Yan Diomandé: “If it’s Mbappé, then I’m his little one (brother).” Kylian Mbappé: “He’s my wolf.” 😭🤍
1
129
Real Madrid beat Barca see as everywhere quiet, if na the other way round we no suppose hear word
1
1
120
Dem never sack Carrick?????
134
Electricity issue for this country sef, my phone wan off now and no hope of light 💔💔
1
182
Rubbish talk
Bro the gap between Mainoo and players like Baleba and Santos is like heaven from earth..
153
Hope say he don pack sha
Make Carrick sha pack him belongings today Cause once he lose he dey follow there go him house
160
Wetin Carrick do e pain heart 😭😭
1
117
What is Dalot good at????
159
Dem don infect Baleba with thier poor game play 💔
1
203
Amen 🙏
And it’s 2-0. Michael Carrick will be sacked tomorrow morning.
1
186