Trium4ant retweeted
That's not fixing, that is faking.
What you listen to doesn't need to make sense to other people.
Man go always pass man. You fit old pass man wey go pass you and you sef go pass other men. Na so life be. No go do pass yourself.
This little thing go really vex me.. no be small vex sef cus na rubbish she Dey do


















