Mc the people that selected dis set should not try It again o
Never ever
Abi una make money dis year?
#bbnaija
MC sef confuse Na why dem carry 3 people go stage
Dis season was a flop let's not lie
MC sef feel am
#bbnaija
May this set never happen again ijn
See me watching am yoruba on finale
My God
#bbnaija
Na only 1
Ebuka Don mad
At least we get to be happy on Sunday cos of him cos the show dry dieeeee #BBNaija
Dear MC and #bbnaija
Pls take a break after dis one abeg
Make una no vex
Una hear
The show needs a long time break
T for thanks
God bless!
I just knew this season no be am
At all
Better end the rubbish show
And take a 3 year break #BBNaija
Egg fight must happen every season
Why
Biggie
Abeg try get poultry for your house nitori Olorun #bbnaija
Youkay shouldn't win dis show MC
U people want to see crazy abi #BBNaija
