Pinned Tweet
Walai, nothing wey you wan tell me! @rahman_jago_ no be human being. This egbon dey train leg with a different level of madness. Bruhhhh, the dedication is unreal!
I say make replicate wetin he Dey do Omoo I no fit walk again 😭
Benson retweeted
Omo!!! 😂😂😂
Una really wan make I change this DP...
Those in support say aye, those against say nay. Voting ends at 12 midnight.
Before After





















