2months before Christmas and my only wish is to become financially blessed, healthy and genuinely happy. 🤲
Omor this girl tell me say she Dey give chat gbt my message so she go fit Dey reply me. Na so the world done spoil reach?
CeeJay♊️ retweeted
The most beautiful girls in this space are the ones behind those small accounts with 1-10 followers.
CeeJay♊️ retweeted
Many of Una go miss blessings wey God wan shower on Una.
Your mama Dey house Dey pray for you adebayo Longinus, you Dey school Dey answer star face 😂
CeeJay♊️ retweeted
Bro to bro
Don't settle down so quick
Before you meet the right woman
You will meet like 170 wrong women















