Send address, I wan send you trophy
18 sharp odds for today
Betwinner code: 5EYDD
#BetwinnerKnowYourLimit
Ààrẹ Àgò Aríkùyẹ́rí retweeted
I know the PL has something for me today, let me go and cook sharp sharp
#BetwinnerKnowYourLimit
I really Dey boil, the tiniest thing Dey trigger me mehn. Anybody wey try me this period ehn, I really pity am
Saturday wey I suppose Dey bed Dey roll, I can’t. I Dey here Dey drink away the heat.
No be life we Dey live mehn
Mayor of Ekiti btw, I’m not surprised.
His kinsmen voted on credit in the last election. It shows a pattern
If she come back meet her car, I no be descendant of Dr Bolaji Carew.
Dem no fit touch vdm ke, people wey do pass am don Dey 6ft under. Better no whine am. E go dye troway and nothing go sup.
No be this same country we Dey?
😂😂😂😂😂
Replying to @Sailboatnjh
My brr, na londoners full my axis and vicinity, na so so “Chop Knuckle” I de do make reflex no go follow handshake😪😪
Lol
Didn’t know I was harboring anger in me till I old one bros 2 slaps last month inside him car, e come down say e wan fight. I burst bottle wey I see for side of road make e near me, e just enter him car begin curse me as e drive off.











