Joined September 2025
as harry kane win ballon dor, nah once advice full em mouth.
9
do it for me. 🙏🏾🤲
1
20
🏆✨ BREAKING: HARRY KANE WINS THE 2026 BALLON D’OR! 🌕🏴󠁧󠁢󠁥󠁮󠁧󠁿
3,802
14,177
2,665
150,423
4,466,776
Gym and recovery ❤️‍🩹
28
22
44
911
i thank God everyday for this life
1
1
35
girl go post boy finish, nah me way u no post u go come dey bill. as how nau
2
34
jesus man united don keel me 💔
33
inter miami dwag. since, una dey score 3to4 goals, as i carry una for bet 1 score goal una no see score 😂😂
3
1
85
so all of una later abandon this lagoslife app?
1
63
🌽 g wan keel me.
30
guy them rlly see this socetyhatesjay finish oh😭😭 any small thing “spaghetti” 😭😭
1
62
God abeg give me money way go make me play table tennis
1
1
2
126
i just dey use my 20s beg for 1 goal💔
2
5
67
‎ ً retweeted
Uni student diaries
79
24,019
624
114,616
1,102,879
mehn i no even dey enjoy my 20s
3
3
73
manchester united itself nah serious headache.
1
2
79
got my first 1k likes on twitter yesterday! people doubted me but i succeeded. i want to thank my followers, my family, my sub, my phone and everyone who has been part of this journey with me, and i also want to thank myself for not giving up! more banger to come.
4
6
106
thank you God
4
101