he go call you out with him full chest I too like my idolo... una go dey find my idolo trouble, nah by force to mention his name
BlaqBonez, just drop apology letter before tomorrow
calming down is not recommended π
idolo no vex
ππ
ππβ’ retweeted
Seyi Vibez...
From many time I go Dey, mi o ni kobo, to I get babe for Manchester, I get one from London.
he is too goodππ₯β€οΈ
Seyi Vibez...
From many time I go Dey, mi o ni kobo, to I get babe for Manchester, I get one from London.
he is too goodππ₯β€οΈ
ππ
ππβ’ retweeted
this guy go healthy pass me wey i no dey smoke igbo sef, he never post blunt wey he roll before make better food no dey background, my palm oil rice canβt compete ππ


























