E get one ball wey VG assist rice against Bayern wey one useless fan named salvatore talk say e bounce off him and VG did the same today for Martin and I want him to come out and say it bounces off him again馃槀馃槀馃槀馃槀
I talk am seh all dis Arsenal gals suppose dey kitchen dey warm eba for dere husband, timber poor so make dem white wey no fit mark to partner konsa wey don dey on yellow omoh she say timber poor馃槀馃槀
Arsenal dey fear to come out and play against PSG team Oya una wey no fear how e con be for una eyes now ehhh una go wise emaphor 馃槀馃槀馃槀馃槀
Every team dey withdraw dere best players for dis international break but arsenal refuse I just pray Rice no go break leg
These people no even fear if rain starts now where dem wan hide for dah STRETFORD END waterfall park馃槀馃槀馃槀馃槀
Abeg make person help us get dah video where Kokozaria Dey tell xhaka say en dey feel himself say make dem meet outside 馃槀馃槀










