ᵬ̽ retweeted
I too dull that year , I get Egbons wey wan PMO but I no gree, I dey form holiness.
I con dey watch useless Zee world 😭.
ᵬ̽ retweeted
Last born post for status say we outside, and me wey dey work for the money dey inside. oya nau.
ᵬ̽ retweeted
“are you really living or just going through the moment”
toke makinwa abeg nau. i just wan hear song in peace 😭
“are you really living or just going through the moment”
toke makinwa abeg nau. i just wan hear song in peace 😭
ᵬ̽ retweeted
Financially stable babe una
One wey I date, na everyday she dey get conference, na only for TV I dey see am


































