👀 Your instincts might be worth more than you think.
Just stumbled across @Wahoopredict, and this one caught my attention.
🏆 Sports
₿ Crypto
🌍 Real-world events
Make your predictions. Trust your reads. See how well you can call it.
Replying to @gustavoinsol @solana_dave2
Done ✔️
D7myxboEWfax25GmAtFBxeGceKREgSEkag2YqJNSxJSA
Google just unveil AI agent wey fit spin up sub-agents with their own email and calendar 🤯
Soon your AI go get personal assistant pass you 😭
Sunday question: which AI tool you dey use pass, and for wetin? Drop am 👇🏾
2010: "learn to code" 💻
2026: AI dey write code, now dem dey tell graduates "learn to weld" 🔥
Me wey dey survey land by day, my tripod never fear AI yet 😂
Real talk tho: the skill wey go last na knowing WHAT to build. AI na tool, no be oga.
OPay don file to list for NYSE under ticker $OPAY 🇳🇬📈
Revenue double to $467M for early 2026, 50M people dey use am every month.
From "abeg send your OPay number" to Wall Street 😤 Naija fintech no dey play.
You go buy the stock? 👀










