Pastor say porn sites dey get million views for each video but nobody dey agree say they dey watch am…. I con ask am wetin he go do for the site🤝, the man say he go check video views😭😭😭.
I believe am sha😁
Free giveaway dey bring fake/one time mutual… I go stop am sha, na person Dey change person. Before you win my giveaway, una go dey complete task. Starting from my next giveaway💯, any objections ??
Before I roll my woods, make 5 people wey engage for TikTok send aza. Make we start from somewhere first🤝









