“Mara Rave” for Adeola Odeku, Victoria Island.
Una never wan serious for this Lagos cus when una actually serious, una go enter Agege or Alagbado where the real audience dey.
the EXACT SAME people wey been dey ginger on top that Tyla matter don buy Black Coffee ticket
Seyi Tinubu sef go climb that stage again too btw
no worry sehh 😂