Nuisance retweeted
Game wey go boom go boom. I have posted from 1s to 12th game and it still boom so many times. No evil eye anywhere. Na bad eyes adey like self to challenge that there is no evil eye anywhere.
Una go play ticket una nor go fit shurrup for once 💔😒 dey post everywhere. This morning as them post the following game cut am. Now the same thing again as them post the following game don still cut am. Same thing happened yesterday and the day before so don't tell me shit... Allow game boom in peace ✌️ wtf
Yesterday 2 more games to boom 9/9
Before i know person don screenshot am tag me dey thank me. You dey post game wey never boom dey thank me for wetin???
Imagine 💔☹️
Game dey go well oya what's the benefit of posting it? Give me one good reason you dey post screenshot when game never boom
Replying to @nuisance_001
I be wan cashed out oo
Them use 5:25 game lock game if not I for move my change💔
From now on as them post game wey dey go well i go cashout. E nor really hard
Replying to @nuisance_001
Na your people you go tell that one always posting tickets way they go well
Allow game play in peace 🤌
Oya tell me what you gained from posting screenshot of game wey never boom ☹️ Na me nor dey hear word sef my guy first tell me say anytime dem screenshot game wey i play make i cashout before the next game start i nor listen.