Pinned Tweet
Replying to @Odumodublvck_ @tundebaccccckk
Omo if you dey wait for money to shoot music videos I dey here but no be that kind money you dey reason. I shoot and edit music videos. Open for DMs
OGHENE 101 ๐ช๐ retweeted
I love it when Igbo people play COD, you go dey hear nna, gimme that g[]n hold this one first
OGHENE 101 ๐ช๐ retweeted
Bro to bro: no dey tell me sorry if I dey cough when I dey kpopo-di-kpo
OGHENE 101 ๐ช๐ retweeted
Abeg wetin this thing mean IF?
Person go smoke sleep wake up dey find the smoke check ground shift bed comot bedsheet shake pillowcase scratch head

