• (@stack0o) header
• (@stack0o) profile picture

#SwAgUu🕴️

$
Joined April 2023
Photo by • (@stack0o)Photo by • (@stack0o)Photo by • (@stack0o)Photo by • (@stack0o)Photo by • (@stack0o)Photo by • (@stack0o)Photo by • (@stack0o)Photo by • (@stack0o)Photo by • (@stack0o)Photo by • (@stack0o)
Replying to @Tee_jayy7
finnese?
1
14
Replying to @Tee_jayy7
i no even lie, all of dem get song wey big pass alake career till date😂
1
16
Replying to @Divayetty1
i will take you to the seyi vibez concert myself
1
42
Replying to @citybvyy
ur own no pass fairs
16
na comfortable money i dey find now
1
3
107
u slow, seyi first asake do am, 1M useless, asake do am, u keep record
1
26
guy u be fool nii? why asake no do am as solo in 2024? seyi vibez lead asake follow, he’s new first new gen act to do 1M with an unannounced song 😂 just de thank god for wizkid in his life
1
40
stfu olodo😭 mainstream no be about stream but una dey say zuko flop?😂 why asake money no do 1M
23
guy no be the same thing😂 asake do am cos of cench and travis and e no still do 1M despite featuring them in their prime with heavy PR, seyi did 1M with an unannounced song
1
33
no be same thing, asake do am cos if travis scott and wizkid in 2024, seyi do am alone and with unannounced. na wizkid cosign help am de do 1M, use ONLY ME wey e drop for jan bant me, no use lungu boy bant me😂
1
44
everything seyi vibez said on ALUBARIKA🤲🏾
4
1
21
294
Replying to @farmstream111
rest jaree
1
100
u slow gan😭 after wizkid, na seyi be the second act to do 1M with unannounced song 😂 asake most anticipated single did 300K😂
1
45
Replying to @CHULLY1010
add both of dem streams together, he no reach the “AND”😂
2
1
89
Replying to @CFC_hardeywale
omugo omo 😭
1
50
Replying to @maghzy1 @Gbemis_la
who drop am for there?
1
15