i nearly sleep ontop my computer for exam hall today now exam don end, sleep no gree come & i have another paper tomorrow. which kind life be this? 😭
tams💋 retweeted
my contribution to society is i trim every tik tok video i post on other platforms so people don’t hear the DUMBLLRROOP at the end :)
tams💋 retweeted
If i come across any motivational quote again i go just dey reply “ok bro”
when they ready dem go ask for aza
im starting a gofundme for my birthday(it’s next month) you people should please donate & help this poor girl 😔




