Pinned Tweet
Jesus Christ I was watching this game live and it was 1:1 all of a sudden when it ended, @SportyBet changed it to lost and put 1:0 Jesus so sporty really dey scam their users
Why would keeper live inside 18 and come to center of field to make such tackle, I don’t give an F if he is black or not he is a monk*y and should be arrested immediately.
Replying to @SportyBet
@SportyBet @SportyBetNG bring back my ticket
Game go done start finish then u go come post am 😩😩 teapawt.net/utdutdplus13586/status…
VALID portal retweeted
Finally my Original Content Rewards is Active!!!
Sharing whatever they pay me on Nov 6th here!!!
Sporty bring back Tt on sporty bet bla bla bla now Tt is back when last anyone of una even win the Tt 100 or 200 odd self 🤦♂️🤦♂️na luck some of you guy take dey boom 50 odd.
As Una nor want make person get rest of mind for dm with billing, I go dey block una one by one, is it not too much 🤦♂️🤦♂️
He get one guy way dem dey call @CEmmanuel52187 I dey find am to credit am 10k but he nor dey stable, he dey follow they unfollow when he nor get waytin he dey look for,but he nor know say I dey prepare something for am 🤦♂️🤦♂️🤦♂️sha person like that deserve the 10k
Blessed day GM guy,boom @adir_sunakami another edit last night boom 6/7 boom 💥💥💥
















