The Government said 5M+ Grants will be given out for akara business. I decided to start mine with AI. I made this commercial for my Akara empire🗼
Hope you have started yours😌
Feel free to dm for AI partnerships/Branding or more akara deals & maybe they might double the Grant
Lyrics: 🎶 Sapa, sapa no fit catch me. I know, I know the God I'm serving. Will open the windows of heaven for me, money go dey on ground. 🎶
Eeh yebo…. Eeehh yeba….
Since morning I just Dey hear "birthday girl wetin you go cook for us naa"
No let me swear for somebody oo😒
"Damn, you look so pretty "
Ok because say I Dey follow you talk for X, you think say I be your mate 😒
I just realized that since my birthday is tomorrow
Na im be say I be valentine gift 😌
Elelelelelelolololooooooo
My mutuals good morning oooooooo
@RxIremide @Impafectme @Thi_n_k_z @JM_Exchange1 @MALIYU355775 @Bencqt @page44ofjoshua @MaryRoseMalomo @CRUZMANNY01
Birthday girl don wake 🥋🥷
Hii @httpleem
I see you darling
Good morning 🥹
"We have absolutely no agressive intentions" - Nigeria 2026 cannot dare relate
It was at this point I asked my self, how is when a person is born determined because why dem born all of us now ??
Water full my eye😭






