Hana Haka retweeted
I don’t expect much from people. Idk why. I go hard make you break my heart. Me sef no expect make you expect much from me.
E no get any pattern wey u go try bring to try operate me wey I no de familiar with, I go just de look u de laugh
Hana Haka retweeted
Lol. Crazy
Hana Haka retweeted
Suffer d’or 🏆 😂
Remain small for OD babe egbon, u wan suck the epon finish only you? See hair for your teeth. I see why YCee called u NIGHTDUMMY, u dense true true
Replying to @shakurogb @bigdupejay
I just called OD mehn… Wetin Jeriq do no real abeg. I’m a Jeriq fan for life but make we Dey talk truth for where truth Dey.
Y3 wor Abontennnnnn !! 🇬🇭🇬🇭🇬🇭
NO 30BG LEFT BEHIND! @davido IS IN TOWN! 🏖️☀️
Before, before the Rave, LOOK SHARP! Send this to the squad chat. We’re shouting the lyrics together, word for word!
Sat. 14th Nov. | La Palm
Tickets: tidalravefestival.com or dial *714*20#
#NoRaverLeftBehind #TidalRave26
Hana Haka retweeted
I go tell people upfront say l no like stress dem go think say I talk am for aesthetic
Shit's not black and white; there's always a gray area, and things aren't always as simple as they seem
Never lied, I love the good things of life, love the fine and beautiful things. Love ease and comfort, I’ll pay for it if I can afford it. It’s an apology to myself


















